Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Duravella
Duravella
Künstler:in
Joseph Bello
Joseph Bello
Begleitgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Joseph Bello
Joseph Bello
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
John Sonixx
John Sonixx
Co-Produzent:in

Lyrics

Ah, ah, ah Um, um, um Um, um, um Um, um, um, um (Duravella) Ah, ah, ah Money too sweet I beg, tell all your friends (Say what?) We go pull up in a convoy made up of Benz Sky Level is my favourite place, I no fit pretend I pull up with a different craze, your own sef dey learn Because daybreak, everywhere bust Account balance, everywhere plus (You say) Daybreak, everywhere bust Account balance, everywhere plus I am a world class hustler, I no dey take no for an answer I am a real life hustler, yeah, everyday to get the rubber Competition don't move me, because wetin no go kill you make you stronger I am a world class hustler, yeah, yeah yeah One bottle of Martel Oga, your own sef dey learn The kind suffer wey we suffer for the ghetto, my mouth no fit tell The bag bitches for the Benz, reach hundred, use leg dey come Now me and my boys, they pull up, pull up, pull up like wetin dey sup? Because daybreak, everywhere bust Account balance, everywhere plus (You say?) Daybreak, everywhere bust Account balance, everywhere plus I am a world class hustler, I no dey take no for an answer (No, no, no) I am a real life hustler (Real life hustler), everyday to get the rubber Competition don't move me, because wetin no go kill you make you stronger I am a world class hustler, yeah, yeah yeah (I am a world class hustler) I am a world class hustler, I no dey take no for an answer (No, no, no) I am a real life hustler (Real life hustler), everyday to get the rubber Competition don't move me, because wetin no go kill you make you stronger I am a world class hustler, yeah, yeah yeah And I dey follow my dreams, I dey follow my dreams like trailer where I fail break I dey work to be rich, I dey work to be rich from night until daybreak Competition don't move me, I am a world class hustler I am a world class hustler I am a world class hustler
Writer(s): Joseph Bello Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out