Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Cazulee
Cazulee
Künstler:in
BhadBoi OML
BhadBoi OML
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Cazulee
Cazulee
Songwriter:in
BhadBoi OML
BhadBoi OML
Songwriter:in

Lyrics

Uh, yeah, uh, yeah You already know, ooh Boys don dey para, oh Been so well Boys don dey para, oh (Majestical) Since I was born, na hin go better we they hear Although, we've been yelling, but our government no dey care Many people dey for street with their pali, ko si ṣẹ And we no fit carry kala, we no go fit to fo fence Na why them boys day para like ah choco Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ? Bombing every night like them be Boko If you see their logo, àwọn ọmọ ologo, ṣo mọ? IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ? Is either you go hard or you go home Mami wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ? Ṣo mọ ọ ọ? Yea-yea That is only way That is only way we survive That is only way, ayy That is only way we survive That is only way That is only way we survive That is only way That is only way we survive Ọmọ, if you too stubborn Ẹ mọ iru wa Ọmọ, you go die, I go die if you check me, I smile A bẹ ti mọ inu wọn o Sare gbe mi denu Colorado, mo gb'ọdọ Jago, Ikorodu mopol, ṣo mọ? Ibi ori gbe mi de ni kẹ ma fọ'go as ọmọ ologo, mo bẹru popo, ṣo mọ? Màlúù ti ko ni iru o mọ pe o ma gbera Yẹra fun Judasi, ko ma mọ ile wa "Ko m'ọwọ, ko m'ẹsẹ," ko ni ya ile wa 'Cause, mo m'ọwọ, m'ẹsẹ, still be yandiva, no be Maldive Na why them boys day para like ah choco Ikorodu mopol, àwọn ọmọ lotto, ṣo mọ? Bombing every night like them be Boko If you see their logo, àwọn ọmọ ologo, ṣo mọ? IP vanished, I dey Colorado, me and my circle ati lọ sajo, ṣo mọ? Is either you go hard or you go home Mami wa loko, I came from ghetto, ṣo mọ-ọ? Ṣo mọ ọ ọ? Yea-yea That is only way (only way) That is only way we survive That is only way That is only way we survive That is only way That is only way we survive That is only way That is only way we survive Boys don dey para, oh Para, oh Boys don dey para, oh, yeah
Writer(s): Peter Onomaro, Oladimeji Kuham, Moses Matthew Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out