Lyrics

Dem say how you Dey do am
Abi you don throw cow for river
Ah
See as you Dey shine “ Hibo oooo”
Abi your mama don deliver
Aa mmmm
Ah
Omo na grace “Na grace “
I say na grace o “ na grace o”
Ah
Na grace o , Na grace o
I swear na grace o “ na grace o”
Osakpolo you for comot eye for my body o “ for my body”
You for comot eye for my body o
“ for my body o “
Make I no knack you something for body o
Make I no knack you something for body o
Aah
You for comot eye from my body o “ for my body o “
Make I no knack you something for body o
Make I no knack you something for body o
Ahh
Dem say delta boys we no Dey carry last
That one na sure odd
At all at all e go be draw “ Na sure odd “
Dem say we no sabi sing “ ah”
Na so I come with a different vibe
Ah
Me I just touchdown Canada
From America
Enter Netherlands
To South Africa
I say touchdown Canada
Ah
From America
Enter Netherlands
To South Africa
Bros how e Dey o
Wire wire bring the Aza
Money don enter
Take your share make I take my own
Man no go vex
I say touchdown Canada
From America
Enter Netherlands
To South Africa
I say touchdown Canada
Ah
From America
Enter Netherlands
To South Africa
Written by: George A Bernard
instagramSharePathic_arrow_out