Lyrics

I no go kill myself just to make a dollar
Anybody wan try make e come my kabal
Me i no like wear no shirt wey no get no collar
Shebi na who geti money dey placi order
Shawdy give me one more chance
Make i turn your life around
Put my name for parentheses
Cos na me be their nemesis
When i enter egwu eji
Party scatter
Me and my guy wey gbe gbe di
Wey the dj play play dis
When i enter egwu eji
Party scatter
Me and my guy wey gbe gbe di
Wey the dj play play dis
Baby this boy na cannibal
Make dem no call amina
Chop ewudu like animal
Say This gbedu na canival
Emergency
Shawdy causing emergency
Emergency
Shawdy causing emergency
Emergency
Shawdy causing emergency
Emergency
Shawdy causing emergency
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
Back in the day when i enter the place
When i dey stay for ikorodu
Italewa ojogbe ebute aga all the girl dema mentally o
Coti dey show if i enter the place
Nothing go sup if i scatter the place
Say where you dey i've been waiting for days
When i enter egwu eji
Party scatter
Me and my guy wey gbe gbe di
Wey the dj play play dis
Baby this boy na cannibal
Make dem no call amina
Chop ewudu like animal
This gbedu na canival
Emergency
Shawdy causing emergency
Emergency
Shawdy causing emergency
Emergency
Shawdy causing emergency
Emergency
Shawdy causing emergency
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
GodoGodo
Written by: Emeka Emmanuel Onuorah
instagramSharePathic_arrow_out