Top Songs By Bukwild Da Ikwerrian
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Bukwild Da Ikwerrian
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Charles Nyebuchi Mgba
Songwriter:in
Lyrics
if one hustle fail you o
e no mean sey
you no go work
e no mean sey
you no go hustle
e no mean sey
brother you no go shamayai
chei weyy charlie uu wu wu wu wuu
e no mean sey
you no go work
e no mean sey
you no go hustle
e no mean sey
brother you no go shamayai
chei weyy charlie
a a oya bala Oro
cuz dem disappoint you you
ngwa nu iya balam oro
do you know or you don\'t know
great men in life dem don go through am
I don see something
I don hear so many things
Dem don do so many things
Dem no fit stop me
ize ga ize ga ize ga
Garu ngeri ngeri o
anything you do
biko bita chiokike nu ruwhu
if one hustle fail you o
e no mean sey
you no go work
e no mean sey
you no go hustle
e no mean sey
brother you no go shamayai
chei weeh charlie uu wu wu wu wuu
e no mean sey
you no go work
e no mean sey
you no go hustle
e no mean sey
brother you no go shamayai
chei weeh charlie
I remember wen nothing dey work for me
Ima nu ozor ha ayi whuru gba ba obara
yelebuchiba don\'t give up on you dream
Ima nu ozor ha ayi whuru gba ba obara
I don see something
I don hear so many things
Dem don do so many things
Dem no fit stop me aa
ize ga ize ga ize ga
Garu ngeri ngeri o
anything you do
biko bita chiokike nu ruwhu
if one hustle fail you o
e no mean sey
you no go work
e no mean sey
you no go hustle
e no mean sey
brother you no go shamayai
chei weeh charlie uu wu wu wu wuu
e no mean sey
you no go work
e no mean sey
you no go hustle
e no mean sey
brother you no go shamayai
chei weyy charlie
Written by: Charles Nyebuchi Mgba