Lyrics

(Illuminate) A thousand people fallin' By my side but na only God Wey dey fight my fight Ain't no bad man fit to Stop the fire in me Me I no like look another man thing If na two, five Naira wey dey for my Jean I go buy buns I go chop My thing in peace So when the road dey rough And e be like make I stop I think about my promise that I'll make it to the top I think about the Ghetto That be where I come from I think of how my papa Hustle make I fit to chop And I think about the blood Wey dey for the cross I think about the blood I start And how far I've come So I pull myself together and I buckle up I think about the reality say If I start to talk If I start to count all the blessings Wey dey for my life My mouth no go stop and If I start to talk If I start to count all the blessings Wey dey for my life My mouth no go stop No, oh Thousand people fallin' By my side but na only God Wey dey fight my fight Ain't no bad man fit to Stop the fire in me Me I no like look another man thing If na two, five Naira wey dey for my Jean I go buy buns I go chop My thing in peace This life oh this life Wetin my eyes done see for this life Awokan romipin for this life I no dey fear anything for this life bro Meanwhile for midnight I dey fast I dey pray for inside Wetin my eyes no fit see I dey fight But I still get a smile on despite Of the difficulties and the principalities I go stand on my feet Praying seven holy Mary's Lord forgive me my sins And I know say e no easy But I'm destined for this I be king So when the road dey rough And e be like make I stop I think about my promise that I'll make it to the top I think about the Ghetto That be where I come from I think of how my papa Hustle make I fit to chop And I think about blood Wey dey for my cross I think about the way I start and How far I've come So I pull myself together and I buckle up I think about the reality say If I start to talk If I start to count all the blessings Wey dey for my life My mouth no go stop and If I start to talk If I start to count all the blessings Wey dey for my life My mouth no go stop and If I start to talk If I start to count all the blessings Wey dey for my life My mouth no go stop and If I start to talk If I start to count all the blessings Wey dey for my life My mouth no go stop No, oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out