Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Aj Daviis
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
David Ajogu Iko Sule
Komponist:in
Peter Ochaje Attah
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Tommzy
Produzent:in
Lyrics
Me I go dey
If you dey for me
Can't explain
This feeling dey funny
Oh my darling
Pick anything
When we go shopping
Express love
My darling no dulling
Me and my guys you
Know we stay balling
Watch your step
Oboy don't step on me
Steady bombing
Plenty ****
Want to spoil Mummy
No fit joke
With you I no funny
For my lane
I'm okay
Like Burna me I dey my lane
And nobody fit run my race
Omo ge
Omo ge
My music make her come my way
Na billing after she talk hey
Life na jeje o
First to do no mean anything
So take am jeje
Wetin I sabi
No pass sability
I be capitano
No dey shake
For nothing get stability
Me I no be child o
Me I go dey
If you dey for me
Can't explain
This feeling dey funny
Oh my darling
Pick anything
When we go shopping
Express love
My darling no dulling
Me and my guys you
Know we stay balling
Watch your step
Oh boy don't step on me
Steady bombing
Plenty ****
Want to spoil Mummy
No fit joke with you I no funny
Can't explain this feeling
Feeling amazing
Especially oh
When I'm popping my molly
Light my kpoli
This na straight from Canada
On my way
I swear nobody's badder than
Personally
I no dey like to stress o
Na very small thing
Dey make me vex o
My body no be wood
Body no be machine
Ma șe bami ju mi
Ma șe bami ju mi
I no be person them fit cheat o
I no be Travis but I sick o
You see my name then na big show
I'm too unique and I didn't know
I no be person them fit cheat o
I no be Travis but I sick o
Seeing my name then na big show
I'm so unique and I didn't know
Me I go dey
If you dey for me
Can't explain
This feeling dey funny
Oh my darling
Pick anything
When we go shopping
Express love
My darling no dulling
Me and my guys
You know we stay balling
Watch your step
Oh boy don't step on me
Steady bombing
Plenty **** want to spoil Mummy
No fit joke with you I no funny
Written by: David Ajogu Iko Sule, Peter Ochaje Attah