Lyrics

Time no dey Friend no dey Family no dey God na him dey And Jesus know say Na me and am I dey one side dey pray I dey work E go sure So anybody wey dey hate on me Come dance Awilo Longomba Enemies dem go tire Holy Ghost fire Burn them scatter So many people dem go put mouth for wetin no concern them The blessings I dey pray for Double Double E go enter The minute wey e enter We gats ball out Time no dey Friend no dey Family no dey God na him dey And Jesus know say Na me and am Time no dey Friend no dey Family no dey So anybody wey dey hate on me Come dance Awilo Longomba This world we dey so E too plenty with them haters Them wan try kill my soul But Badman stand him ground Nothing wey them go fit do me Nothing wey them go fit use totori my ginger Anyhow wey them dey move me No get how them wan spoil my voltage Ororo for my head Cannot be your groundnut oil When the blessings dey come E dey shake people leg for here Brother man no know my pain Na Jah panadol my pain So tell me why you dey complain For my matter Just park and gbaskelebe Enemies dem go tire Holy Ghost fire Burn them scatter So many people dem go put mouth for wetin no concern them The blessings I dey pray for Double Double E go enter The minute wey e enter We gats ball out Time no dey Friend no dey Family no dey God na him dey And Jesus know say Na me and am Time no dey Friend no dey Family no dey So anybody wey dey hate on me Come dance Awilo Longomba
Writer(s): Ikechukwu Kingsley, Patrick Adoroh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out