Lyrics

Deep in the mud Dey raise me
Deep in the mud I'm raised
10 toes on the concrete
No shoes I no tie no lace
Omo we come from trenches
We they go grass to grace
Training on a Mountain
na me Dey control the pace I move
Run tings oga sir Dey make moves
Yesoo many years I paid dues
Rebellious omo we break rules
Stay true
From the dirt but my heart Dey clean
I dey kind but my dark side mean
Dey no know wetin man done see
no peace when I switch I Dey come full steam
Hook
Deep in a mud
Deep deep deep in a mud
Deep in a mud
Deep deep deep in a mud
Deep in a mud I'm raised do my ting on my terms my ways
Kpoto kpoto
Kpoto kpoto kpoto
Ajegunle soldier
From day Dey know say my ting concrete
Keep myself to myself
no talk too much I Dey move discreet
I Dey believe in me
I no follow dem boy there compete
Na me be king
When I enter bow to the oba kiss the ring
Agbero mana show no fear
Show dem say na me run tings here
If you see me Dey fight for jungle
Omo guy help the grizzly bear
No weave on
we no fake round hair
See my bone face bad man stare
Shoko yeah e Dey blow for air
On my sleeve na my heart I wear
Written by: Kevin Martin, Magugu
instagramSharePathic_arrow_out