Top Songs By YTB Oluwatoyin
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ugwaa
Songwriter:in
Bello Babatunde Oluwatoyin
Songwriter:in
Lyrics
[Intro]
Hon paddi Oshamo
Oluwa Billions in the building
[Verse 1]
Me girl your freakiness dey make me want to finesse
And your sexiness dey make me want you sit next to me
Still wanna put my mama in a black Benz
I wouldn't put you on a flex without a paycheck on me
I can't deny you're not an exception
When I dey count my blessings
At the same I no go let nobody use the space I give them to stress me
[Chorus]
Another riddim man dem carry come again
Gbedu wey go make my people burst ijo
Activate a new dance with my pretty kele
This type of riddim be like heavy flow
A big black sound man dem unleash again
Tell em your fellas and lovers kan wa jo
Activate a new dance with your pretty kele
Understand say life na come and go
So no force am
[Verse 2]
I'm writing this to tell you that I love you baby
I will be right back to me when hustle pay me
I've been on the road, I miss you like a baby
All the pictures that you post I had to save it on my screenshot, babe
She be my too sure
Like a loud dealing plug say she dey too crush o
She no dey too talk
Other girls stress me but she be top notch o
[Verse 3]
TBS lati pade l'egbe Obalende
O wa mi wa Ikate a wa ninu aparte
Me I no go lie, she dey burst my brain
She tell me Oluwatoyin I like your name
I no go lie you're not an exception when I dey count my blessings
Yeah
At the same time I no go let nobody use the space I give them to stress me out
[Chorus]
Another riddim na we carry come again
Gbedu wey go make my people burst ijo
Activate a new dance with my pretty kele
This kind of riddim be like heavy flow
A big black sound man dem unleash again
Tell em your fellas and lovers kan wa jo
Activate a new dance with your pretty kele
Understand say life na come and go
So no force am
[Verse 4]
Shey you go dance for me coz me I go spray money
When you feel lonely you can call on me
I be that sharp guy you can hope on me
The future is in my hand Oloun gbor won de ma mon mi pka
I can't deny you're not an exception when I dey count my blessings
At the same time I no go let nobody use the space I give them to stress me
[Chorus]
Another riddim man dem carry come again
Gbedu wey go make my people burst ijo
Activate a new dance with my pretty kele
This kind of riddim be like heavy flow
A big black sound man dem unleash again
Tell em your fellas and lovers kan wa jo
Activate a new dance with your pretty kele
Understand say life na come and go
So no force am
So no force am
Written by: Bello Babatunde Oluwatoyin, Bernard Smart Ugwaa