Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Abdullahi Hamza
Songwriter:in
wasiu olalekan
Songwriter:in
Lyrics
Yhiii
Hmm yeeyi yeee
Thiago lonkpe mi oo(oiii)
Baby girl no go whine me
No go whine me (fuck your zero swag ****)
The way you whine
The way you move
The way you dance
Dey make me craze
I love it on my body
Oh my girl you look so fine
Just put it all on me
Let's do the shit to night
I'll give you all my loving
You're my baby girl for life
Cuz you shine like a morning star
Girl you fine like a diamond
Oya shaky your body ooo
My baby make we dey jolly ooo
Cuz you shine like a morning star
Girl you fine like a diamond
Oya shaky your body ooo
My baby make we dey jolly ooo
Oh my baby figure 8
Wa je ka celebrate oo
The way you whine your waist
E dey make me concentrate oo
My figure 8
Wa je ka celebrate oo
The way you whine your body oo
Make me concentrate oo
Oh baby figure 8
Wa je ka celebrate oo
The way you whine your waist
E dey make me concentrate oo
My figure 8
Wa je ka celebrate oo
The way you whine your body oo
Make me concentrate oo
When you big you big abeg
That's my baby leave abeg
Even when I kiss and tell
Na still my baby I go tell
Wait
Na me dem dey look like this
Abi na my baby dem do look like this
Them don gather
They dey para
They dey halla
They dey holla
They dey shout like say dem dey do party
What the fuckkk
Sorry who the fuck are you
Do I look like say I never pay my dues
Do I look like say na you dey pay my bills
No be me and your papa dey gather pay my buzz yebooo
Take a look at me
Have a look tell me what you see
Italawa why you dey do like this
Never seen a motherfucker who can do it like me
Cuz you shine like a morning star
Girl you fine like a diamond
Oya shaky your body ooo
My baby make we dey jolly ooo
Cuz you shine like a morning star
Girl you fine like a diamond
Oya shaky your body ooo
My baby make we dey jolly ooo
Oh baby figure 8
Wa je ka celebrate oo
The way you whine your waist
E dey make me concentrate oo
My figure 8
Wa je ka celebrate oo
The way you whine your body oo
Make me concentrate oo
Oh baby figure 8
Wa je ka celebrate oo
The way you whine your waist
E dey make me concentrate oo
My figure 8
Wa je ka celebrate oo
The way you whine your body oo
Make me concentrate oo
Fine like a morning star babyyyy
Thiago lonkpe mi ooo
Wa jeka celebrate oh
Written by: Abdullahi Hamza, wasiu olalekan