Lyrics

Pass me the microphone When it's time Say you go get down Iléké kó Jó (Ileke) Iléké kó Jó Pass me the microphone (ohhhhhh) When it's time Say you go get down Iléké kó Jó (Ileke) Iléké kó Jó Iléké ma kpariwó You must to Dey jógódó You no fit break my ólóló I Dey raise am on the low (ileke) Gimmie the antidote Make you Dey let me know Why you dey call my phone You no wan let me go Say me I want to break your code Make e dey burst your bólóló After we run am end of Show Pass me the heavy envelope Girl you light ma body Like kettle wey dey on top fire See me as I start to fire You go think I don dey Manya Cause aboniki balm No Do anything Way make you tired You go start to dey cry out You go call for the messiah I go buy supercharge put am for road Éma ji Jó ji Jo mi o Highway i fire dey go Go think say na police patrol When e finally settle Head go cool Carry money opari o Elajé caricature Iléké gbedu go blow Para! danger! All of dem dey body o E no go put body o E no go kee person o Pass me the microphone When it's time Say you go get down Iléké kó Jó (banging beats) Iléké kó Jó Pass me the microphone When it's time Say you go get down Iléké kó Jó down - down - down Iléké kó Jó
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out