Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Josh Alfred
Texte
Mairlo
Texte
Mercy Onyekachi Ogbolu
Texte
PRODUKTION UND TECHNIK
Shifu Pro
Produzent:in
Lyrics
Ah-ah
Oh-oh
(Jo-Jo-Jo, Jo-Jo-Jo, Jo-Jo-Jo) (Shifu on the beat)
Wetin be love wey you no get cheese
Ring-ring, why you wan dey beep?
O boy, I know your strategy
First class for your academy
Say if I give you love, you no go chop and run away
You no go chop and run away
Even if I no surrender
You say you go be my defender
Don't play with my emotions 'cause I'm fed up
And I dey stingy with my feelings, I no get joy
Situationship wey dey 'cause wahala, help us
Say na who go help us
911 abi na red cross?
Alakori abi na dondie
You say my body fit causi something
You wan follow me make we kolobi
Oroma, Oroma, mayonnaise
Alakori abi na dondie
You say my body fit causi something
You wan follow me make we kolobi
Oroma, Oroma, mayonnaise
Alakori abi na dondie
You say my body fit causi something
You wan follow me make we kolobi
Oroma, Oroma, mayonnaise (ah-ahn)
Na wahala we dey see for relationship
Shey na me go wake lion wey don sleep, ah!
Predator wey dey find justice
My eye don red like I get jaundice
The demon wey you know go kill you if you no run away
See the soldier wey dey run, go fight another day
And if you want me, I am just one call away
Hey, hey, hey, hey
Shogologoshey, I just dey play
Where the money dey, na there we dey
We just dey pretend like say we no get
So that billing no go dey
So that we go dey safe, say
Don't play with my emotions 'cause I'm fed up (me sef I'm fed up)
And I dey stingy with my feelings, I no get joy (no go get joy)
Situationship wey dey 'cause wahala, help us (who go help us?)
Say na who go help us (who go help us?)
911 abi na red cross?
Alakori abi na dondie
You say my body fit causi something
You wan follow me make we kolobi
Oroma, Oroma, mayonnaise
Alakori abi na dondie
You say my body fit causi something
You wan follow me make we kolobi
Oroma, Oroma, mayonnaise
Alakori abi na dondie
You say my body fit causi something
You wan follow me make we kolobi
Oroma, Oroma, mayonnaise
Alakori abi na dondie
You say my body fit causi something
You wan follow me make we kolobi
Oroma, Oroma, mayonnaise
Oroma, Oroma
Oroma, Oroma
Oroma, Oroma
(Shifu on the beat)
Lyrics powered by www.musixmatch.com