Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Reehaa
Reehaa
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Reehaa
Reehaa
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
D-WiLL
D-WiLL
Produzent:in

Lyrics

[Chorus]
Man wey work suppose to chop o, chop o
Na hustle I dey e no be luck o, luck o
Live your life make them talk o, talk o
I don dey cold since i wan to hot o, hot o
[Verse 1]
Hello o mummy ẹ ku kalẹ
Hello o daddy ẹ ma ku kalẹ
Mo roko mo re're wa o, ẹ ni ki n ma jale
So I hustle like a fucking boss ẹyin lẹ ni ki n ba'gba rin
Ohh
[PreChorus]
Baba I pray everything I touch e turn to gold
Many wey fake open my eye make I fit dey know
Mi o fọ rara
You know say river e go dey flow
You know say river e go dey flow
[Chorus]
Man wey work suppose to chop o, chop o
Na hustle I dey e no be luck o, luck o
Live your life make them talk o, talk o
I don dey cold since i wan to hot o, hot o
[Verse 2]
Old taker go take again
Bad energy go far away
Star baller mo gbe ege de
Make dem no dey farawe
Old taker go take again
Bad energy go far away
Star baller mo gbe ege de
Make dem no dey farawe
[Verse 3]
Mo fẹ ra Versace
Money for akanti
I just wan dey flexi
You know say it's plenty
Wahala I can’t
Yebo
[PreChorus]
Baba I pray everything I touch e turn to gold
Many wey fake open my eye make I fit dey know
Mi o fọ rara
You know say river e go dey flow
You know say river e go dey flow
[Chorus]
Man wey work suppose to chop o, chop o (E must to chop o, e must to chop o)
Na hustle I dey e no be luck luck o (No luck, I say no be luck o ah)
Live your life make them talk o, talk o
I don dey cold since I wan to hot hot o
[Outro]
Man wey work o say he must to chop
Old taker don take again o, na wetin I talk
I snooze and I lose oh my steeze nothing can do
Man wey want to chop oh I swear he must to work
Written by: Reehaa
instagramSharePathic_arrow_out