Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Konet
Konet
Songwriter:in

Lyrics

No be wetin I love oh Wetin I love,I go do am with all my heart oh Ogogoro no be vodka Mr. Money, ginger (ginger) But,una know I no dey waste time (waste time) Mr Money, ginger-'er-'er Move on me I no dey waist time Plenty money me I dey find But at same time me I stay wise I never get you Won bi nu sï mï Emi mimo ti cover mi From enemies wen follow me Emi mimo ti cover mi From enemies wen follow me Ye Ye Either rich or poor you getti Judas Music all I have put am for shoulders As I drop this one I go drop another Ye ye Ololade,man gb'omo lo (gb'omo lo) Burokoto idi sh'omo lo (sh'omo lo) E fi won si'le, jeko ma lo-lo No dey find anybody, na money I want (me, I want) I dey hear wetin people dey talk (people dey talk) Won tige Asake l'eti lo (l'eti lo) 'Cause life na one, no get another one I go take am do wetin l love Wetin you love oh, no be wetin I love oh Wetin I love, I go do am with all my heart oh Ogogoro no be vodka Mr. Money, ginger (ginger) But, una know I no dey waste time (waste time) Mr. Money, ginger-'er-'er Oluwa konet me Baba God make you connect me
Writer(s): Konet Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out