Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Tolani Fatilewa
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Tolani Fatilewa
Komponist:in
Lyrics
Verse 1
Do your thing make you worry them
Make e shake like e turbulence
Girl you bad and you confident
Bring it back je kin kolu e
Do your thing make you worry them (dodo)
Make e shake like e turbulence (dodo)
Girl you bad and e evident
You number one to ten
Chorus:
Call me odo
Wey go perform
Dance and roll your waist (Ebelebe)
Call me odo
Wey go perform
Dance and roll your waist
Baby no delay
Verse 2:
Lizzy, Nikki steady asking my address
Real bad man me I no dey chase
If I give you one e be for you place
Smooth criminal wey dem no fit trace
Wan wa mi (Che Che)
Awon girls wan wa mi (o Che Che)
London to Germany
Bad boi Tolani
Wan wa mi naaa
Chorus:
Call me odo
Wey go perform
Dance and roll your waist (Ebelebe)
Call me odo
Wey go perform
Dance and roll your waist
Baby no delay
Outro:
Take one shot, party hard
You say you from London, Girl you be bad
Make you no come fall me hand
Oh baby make you no come fall me hand x2
Written by: Tolani Fatilewa