Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Sambak
Sambak
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Bakare Samuel Temitope
Bakare Samuel Temitope
Komponist:in

Lyrics

FIRST VERSE
No Dey show jaju
 rora ma calcu,
oni wale ti level man e batin Gbadun ,
Lati mainland wonu I island, awon omo ba para no tamper with their Blackwood
Toba ti high ole fashion, even koje raman gan ole jago.
Eleje Lodi legend Awon temi o gbokankan biti don Pablo
Na person wey hustle go chop, na person wey sure for go reach the top
No let them whine you bettter days no fit come if you go looseguard yourself,
No gree for anybody werey if you no gree for your helper oti lo ni yen
Omo toko nile ita loti mako, awon omo pau bi bon niyen
CHORUS
Holy Ghost fire
Even water need fire to perform his miracle
Man no won dey tire
Pounds steelin pelu dollar
Kaye fi je baki,
Cana yapa lori table
Owun laye fin stable
Oba je wire koje cable
Shama ranti pe God is able
SECOND VERSE
oh God of Messi
I dey expect your wonder
I no won Dey gbokada
3 lanbogini I no sabi go carder, middle finger fu Awon haters
To ba kin soro dollar Abi naira abeg i go see you later
You no get any advantage odabi pe bridge lowa seko waka
Me I don reason go Paris
I no say na fish Dey inside sardine
Two puff don dey high like this e con be like say I don dey fly like this
Free show mi o wa available na only you go carry your agbelebu
Oluwa shin shey miracle, no be soap ooo omo na God miracle
CHORUS
Holy Ghost fire
Even water need fire to perform his miracle
Man no won dey tire
Pounds steelin pelu dollar
Kaye fi je baki,
Cana yapa lori table
Owun laye fin stable
Oba je wire koje cable
Shama ranti pe God is able
Written by: Bakare Samuel Temitope
instagramSharePathic_arrow_out