Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Paa Lorde
Paa Lorde
Künstler:in
Deon Boakye
Deon Boakye
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
ZANDER ABBAN
ZANDER ABBAN
Songwriter:in

Lyrics

I shift your cord
GGINGA
Walahi (2x)
Oheema make u pause..
Speedometer make ano come clash
Philomena weyti u carry na load
Calamity wey ano fit afford
Omo turn by turn
Plenty kele but ano go fall
Weyti Dey der shaking my brokos
Come to daddy make I shift your cord
Ekelebe causing tragedy ooh..
Bebelebe misi mako mi dia oohh
Zangaliwa u mah fantasy oohh
Oya Philomena slow your speedometer
(Slow your speedometer)
Make i ginga u now
(Make i ginga u now)
Watch ME ,
She tell me say she want Ginger ,
Ma gye ma Lomo ne Vodka,
DeƐn ti na m’aye din saa
Wo bisa de3n ti aa ] 2x
Epilepsy seizure seizure
Ma Atinga PƐ Atinka
SƐ ƐyƐ wo dƐ mese ka
‘BLOW SHISHA INNA MI NIKA’
Epilepsy seizure seizure
Ohemaa woso ,bu wo mu oo
SƐ ƐyƐ wo dƐ mese ka
‘BLOW SHISHA INNA MI NIKA’
meyƐ forking rough
Wo sƐ ƆpƐ no raw
Adindini mu wo pƐ ne more
‘BLOW SHISHA INNA MI NIKA’
Ekelebe causing tragedy ooh..
Bebelebe misi mako mi dia oohh
Zangaliwa u mah fantasy oohh
Oya Philomena slow your speedometer
(Slow your speedometer)
Make i ginga u now
(Make i ginga u now)INGA
Walahi (2x)
Oheema make u pause..
Speedometer make ano come clash
Philomena weyti u carry na load
Calamity wey ano fit afford
Omo turn by turn
Plenty kele but ano go fall
Weyti Dey der shaking my brokos
Come to daddy make I shift your cord
so
Written by: ZANDER ABBAN
instagramSharePathic_arrow_out