Lyrics

[Intro]
Uhh, uhh, uhhh
Uh-uh-uhh, uhh, uhhh
[Verse 1]
If to sey na might
If to sey na power
If to sey na anything wey we fit use dey brag oh
I for don die oh
I for don craze oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh
[Chorus]
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
[Bridge]
Uhh, uhh, uhhh
Eii, eiiii, uhh, uhhh
[Verse 2]
If to sey na money
If to sey na connection
If to sey na anything wey we fit use dey make mouth
I for don die oh
I for don lost oh
I for don kpeme oh
I for don lose oh
[Chorus]
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
I be man wey God show mercy
Man wey God show mercy
Man wey God show mercy for life
[Verse 3]
This righteousness that I have is Yours
This holiness that I profess, You gave
You did it all
You gave me strength
You helped me stand
You are my rock
You are my hope
You are my peace
[Outro]
I be man wey God show mercy
Man wey God show... haa
Written by: Eezee Global, Minister GUC
instagramSharePathic_arrow_out