Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Sidexbeats
Sidexbeats
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Sidexbeats
Sidexbeats
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Sidexbeats
Sidexbeats
Produzent:in

Lyrics

Eh! One time again oh
Eheeh! Aye
Say! Sidex on this one oh, Awa!
I say call me on the beat oh
One time again
Call me on the beat oh, oh no
Call me on the beat
Eeeh! Oh oh, See!
You wan me wound me oh
You go wound me oh
This girl e go kill me oh
She go kill me, she go kill me oh
You wan me wound me
You go wound me oh
This girl e go kill me oh
She go kill, she go kill
Dem boiz are bad oh (Dem boiz are bad)
Dey go comot your pant oh (Dey go comot your pant)
I say whine am belly dancer
Dem go play you like a banjo oh
Dem boiz are bad (Dem boiz are bad)
Dey go comot your pant (Dey go comot am oh)
I say whine am belly dancer (Dey go comot am oh)
Dem go play you like a banjo oh, oh
One time again oh
Eheeh! oh no
Say! Sidex on this one oh, eh
Eh, eh say
Where you dey oh
Where you dey oh
Oh no say
Sidex on this one oh
Selence, Aye!
My baby na selence (Selence oh)
Hotty pepper soup oh
She dey burn me like e fire
She dey burn me like e fire oh
Onye Obioma (Onye obioma)
I go buy highlander (I go buy you oh)
Fly you round the world oh
I go spoil you your papa
I say whine am for your daddy (Whine am oh)
Say whine am for your mummy (Say whine am oh)
Eh whine for me oh
My baby shake am for me see
I say whine am for your mummy (Ifeoma eh)
Eh whine am for your daddy (Adaeze le)
Eh whine for me oh
My baby shake am for me (Oyoyo nwa)
You wan me wound me oh
You go wound me oh
This girl e go kill me oh
She go kill me, she go kill me oh
You wan me wound me
You go wound me oh
This girl e go kill me oh
She go kill, she go kill
Dem boiz are bad oh (Dem boiz are bad)
Dey go comot your pant oh (Dey go comot your pant)
I say whine am belly dancer
Dem go play you like a banjo oh
Dem boiz are bad (Dem boiz are bad)
Dey go comot your pant (Dey go comot am oh)
I say whine am belly dancer (Dey go comot am oh)
Dem go play you like a banjo oh, eh
Eh! One time again oh
Eheeh! oh no
Say! Sidex on this one oh, eh
Eh, eh say
Where you dey oh
Where you dey oh
Oh no say
Sidex on this one oh
Written by: Sidexbeats
instagramSharePathic_arrow_out