Lyrics

Ikunle Abiamo
Super
BDY
Please knack the beat
Hi
B.D.Y CE3 Oshaamo
Listen
Adigun Kingy
Super Loshey beat Oshaamo
Hi
We gather Dey bomb
But na only you
Dey see client
You wan Dey ball
Make I Dey keep quiet
Tell me how you
Dey see money for internet
E Dey balance for your side
But for here Ñä codeine diet
When em talking money
Make I no silent
Mofe lowo kpa ki okan mi bale
I need a Ghost client
Wey go change my life for me
Mofe toju mummy mi
Make she stay alive for me
I need a Ghost client
Wey go change my life for me
Mofe toju mummy mi
Make she stay alive for me
Sare fi last card e shey data
Bu oshe Sori no doubt ham
Wetin go be osę lawan
We omo oro no cast ham
No cast ham no doubt ham
Wo!!
Ogun Ti elomi face kokin
Shey eyi Ti iwo le battle
Asin omoti Mo gbe sile
Kokin shey eyi tele basun
Farabale even sleeping
With your wife olelo magun
Woni kin Ma sare
But as omo oro moshi Ma fagun
Owo Afefe ni mofe
A better keya jaami
Konida kin fi osu meta
Bomb kii Werey vendor Gbami
Bii moshey ma je bank ni mon chase
DCU ATO 𝐏𝐞𝐥𝐮 ID.me kole Tomi
But oun ni mon crave
Ariwo ojo kole pa ojo
Beni Tøsu kole pa osu
Ogun Ti elomi face kokin
Shey eyi Ti iwo le battle
Asin omoti Mo gbe sile
Kokin shey eyi tele basun
Ariwo ojo kole pa ojo
Beni Tøsu kole pa osu
We gather Dey bomb
But na only you
Dey see client
You wan Dey ball make I
Dey keep quiet
Tell me how you
Dey see money for internet
E Dey balance for your side
But for here Ñä codeine diet
When em talking money
Make I no silent
Mofe lowo kpa ki okan mi bale
I need a Ghost client
Wey go change my life for me
Mofe toju mummy mi
Make she stay alive for me
I need a Ghost client
Wey go change my life for me
Mofe toju mummy mi
Make she stay alive for me
I need a Ghost client
Wey go change my life for me
Mofe toju mummy mi
Make she stay alive for me
instagramSharePathic_arrow_out