Top Songs By Drakare
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Drakare
Künstler:in
Glitzbeatz
Remix-Techniker:in
Nolly
Künstler:in
Skie Music
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Dooyum Abaa Kingsley
Komponist:in
Onwuli Tony Chukwunonso
Komponist:in
samson iorsase
Komponist:in
Wilson Akpobome Peter
Komponist:in
Isaac Achin
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Glitzbeatz
Produzent:in
Lyrics
Chorus:
Shey you get the lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
Shey you know the lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
Daddy wey dey pamper
Dey pamper
Dey pamper
Dey pamper
His love e no be lamba
Lamba
Lamba
Lamba
Shey you get the lamb ba
Nolly's Verse:
Okwa I ma the Lamb ba
O si m nwa m trample on scorpions and mamba
Okwa Ide ji ndu m
He is the reason m ma nda
When the Lord says yes
Tell me who can si mba
Nobody!
Odeshi
All the fiery darts of the devil
Odeshi
I ma na asachago m
Na obala the lamb
So ekwensu n’amacha godi
Mua adonyegodu iru efi
When the enemy sees the blood of the lamb
E go pass over
All the challenges of life
I dey Passover
I dey chop am
Like last supper
Because of wetin the lamb do for Golgotha
You know the Lion of Judah
But do you know the Lamb
You know the mighty warrior
But the you know the balm
You know the rock of ages
But do you know the bread of life
Give me a minute let me show you to the lamb
Iwotago
Chorus:
Shey you get the lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
Shey you know the lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
Daddy wey dey pamper
Dey pamper
Dey pamper
Dey pamper
His love e no be lamba
Lamba
Lamba
Lamba
Shey you get the lamb ba
Day3 Verse
Daddy wey dey pamper
Daddy wey dey bless
Other Gods nofit even take care of theirselves
See me see, Wahala
Wahala for iffa priest wey go need wear im iffa pampers ahh
Was on my way to hell o
You said "hell No"
You didn't see "hello from the other side" like Adele oh
You came straight down to hell o
You thought, heaven would be incomplete...
Shey you know the lamb ba, His name is Jesus Christ
Good shepherd, on im birthday, errone chop rice
Took away my heart of stone, my heart contrite
I no sabi lose, salary drop, I dey drop tithe
It's comedy when they come ready to come scare me, cus I'm consistantly in company with the God family
No complaining, just come plainly & stop playing
As u dey get dey get, shey u get the lamb ba
Skie music verse:
So E getti one shawty Wei I notice sey na churchy Wei bin leave inside our koro
The barny get another call wei I know say na her flaw wei fit make a man curupt
No kind Gbedu wei the mammy nvr turn up
Just one call two sec she go pull off
Puff puff pass na her game be the talk of Town
No need to ask who the run the town
(Na we the run the town )
We taught It was a case close
But wen she encounter the lamb baaa
Na Wetin men hate God the like pass
Lioness with the strength of Elijah
Wetin God no fit do Dey far
Now She’s a prophet to the city , Taking over territories , physical we cld see, that we can never know defeats
We Steadily grinding for Jesus, no matter how e be
See how u took us from the street so we could fit
Shey u get the lamb baa
Wilmax Verse:
Question is na who sef be the lamb bah?
Pause
Spirit son and the father
Dwell in a young black boy straight from Tampa
his words like shields they be guiding me like an armor
My confessions are old to be a grammar
Cause He still bless me till I hammer
Rich in Christ with the commas
play that record again cause it’s a Banger
Gbese Kojo
Let’s test the flow
Seed of Abraham
My investor dey show
No weapon fashioned against yeah shall prosper you know
Keeping the record up you know I got that to grow
Microphone evangelist
Scriptural activist
Super seeding
Supersonic and all principalities
Thanking God for grace and the blessings coming after this
Am blessed and favored so
Chorus:
Shey you get the lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
Shey you know the lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
The lamb ba
Daddy wey dey pamper
Dey pamper
Dey pamper
Dey pamper
His love e no be lamba
Lamba
Lamba
Lamba
Shey you get the lamb ba
Written by: Dooyum Abaa Kingsley, Isaac Achin, Onwuli Tony Chukwunonso, Wilson Akpobome Peter, samson iorsase