Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
BigKay
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
BigKay
Komponist:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Fredrick
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Me I nor gat you
If you fall they go catch you
If you fall they go catch you
Me I no gat you
If you fall they go catch you
[Verse 1]
Me I nor skidadule
If dey come they get handled
Kẹ ma jẹ, kẹ ma gbadun lyrics I gats do
If my men if them dey catch you
Dem go touch and handle
Me I nor gat you
If you fall they go catch you
If you fall they go catch you
Me I no gat you
If you fall they go catch you
If you fall they go catch you
[Verse 2]
Touch anything
Me I be Jah boy I fuck anything
If you dey Naija they watch everything
People dey vex they dey take anything
I dey roll around like a ceiling fan
Ta lo n jẹ Mrs Celifa?
Me I dey with my killing clan
Roast your soul inner heater pan
[Chorus]
After party we enter, no pay mind for recenters
No way I go present am, go with family wey mental
Gangsta party a member, roll with army with temper
Smoke with me get dismembered, you no go see December

[Verse 3]
After party my dealer
Make we share those babes to my ****
We no like those once wey dey act like say them holy
Take 10 shot of tequila
We no get home training for this yard
Bọ 'bi kia make you no waste time o baby
[Verse 4]
Oh ah, say
Skidadle skidadle
Belair meji ni ma mu
All my guys dey para mood
Olo mi o ti le gara ju
Skidadle skidadle
Belaire meji ni ma mu
All my guys dey para mood
Olo mi o ti le gara ju
[Verse 5]
Me I nor skidadule
If dey come they get handled
Kẹ ma jẹ ke ma gbandun, lyric I gass do
If my men if them dey catch you
They go touch and handle
Me I nor gat you
If you fall dey go catch you
If you fall they go catch you
Me I nor gat you
If you fall dey go catch you
If you fall dey go catch you
[Chorus]
After party we enter, no pay mind for recenters
No way I go present am, go with family wey mental
Gangsta party a member, roll with army with temper
Smoke with me get dismembered, you no go see December
[Outro]
After party we enter, no pay mind for recenters
No way I go present am, go with family wey mental
Gangsta party a member, roll with army with temper
Smoke with me get dismembered, you no go see December
Written by: Big Kay