Top Songs By Kolaboy
Similar Songs
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Kolaboy
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Nwodo Victor Chinonso
Songwriter:in
Nelly Baradi
Arrangeur:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Stardeck
Produzent:in
Lyrics
Ahh
Ọdịa
KolaBoy
Story, story (Story!)
Ha! See, ehh
Hello mumsy, na Chinonso your pikin
I know say without you, this journey for no begin
How you dey na, shey your shop still dey go?
You go wan ask me about church, mumsy, I still dey go
I know say brothers for church go dey ask of me
Child of the world, many of them go don curse me
And even pastors go don dey use me preach sermon
They go wan paint me, make them use crayon
But mumsy, e get wetin I wan confess
If this rapping is a sin, then, I can’t repent
Cos na for church wey I start to dey write these lines
Monday Bible study, my jotter na witness
Let it be known, before they start count my sin
Say my greatest crime ever, na to chase my dream
I am out here, looking for the side wey green
Na my script I dey write, I just dey act the film
So, mumsy, forget wetin they tell you
When this hustle don pay, na them go still show you
The only thing wey you owe me, na those prayers
Cos future bright, pass shop wey dey sell stainless
Journey of a thousand miles, no be today, mummy pray for me (Otu a ka ọ dị)
Everywhere go stew, but my brother, you have to buy curry (Ije, ije)
My prayer everyday na to see mama (Ha)
Dripping everyday in a Gucci and Prada
Life no be beans, ọmọ, life no be akara
The only thing you owe me everyday, my mama
Na to pray for me (Otu a ka ọ dị, he! Ekpere ka m chọọ)
Mummy, make you pray for me (Otu a ka ọ dị, se! Sọ ekpere ka m chọọ, he)
Hello mumsy, echefubee m mgbe ị nọ ndida well
Ị na-aku na road side, mummy, i nwerọọ shop then
Rice ofeakwụ, ya na stew, ka i ji zụọ m na schoool
Ọ kwa m kwere gị nkwa na m ga-eme gị proud soon
Echefuna, ọ kwa ị sị na m ga-eficha gị anyammiri?
Ọ kwa ị sị na emechaa, na uwa ga na-agba nnwa gị nkiri?
O bidogo o, nwaayọ nwaayọ, ude nnwa gị na-edezi
Mummy, jụọ ese n’ogbe, ka ị fụ na akụkọ m ka a na-echezi
Chukwunonso, anụụ m na ọọ akụkọ m na-efe
Nnwa nwaanyị Deeper Life, kịtaaa, o yego isi ya eye
Everyday, sọ na TV ka anyị na-afụzi ya now
Ịnụ success adịrọọ easy, mana, o gotego gown
So, mumsy, ezurọọ m ori, o nwerọọ onye m naara nke ya
Sọ akaraka ka m chụga, na-eche ka ụkwa daa, ma o ruo oge ya
Echefuna, all your prayers will never be in vain
Ama m na ị mụrọọ m with a silver spoon, mana m ga-egote ten
Journey of a thousand miles, no be today, mummy pray for me (Otu a ka ọ dị)
Everywhere go stew, but my brother, you have to buy curry (Ije, ije)
My prayer everyday na to see mama (Ha)
Dripping everyday in a Gucci and Prada
Life no be beans, ọmọ, life no be akara
The only thing you owe me everyday, my mama
Na to pray for me (Otu a ka ọ dị, he! Ekpere ka m chọọ)
Mummy, make you pray for me (Otu a ka ọ dị, se! Sọ ekpere ka m chọọ)
Ahh
Make you pray for me (Ọdịa)
Sọ ekpere ka m chọọ (Mummy, mummy, mummy)
Make you pray for me (Nwaanyị ọma)
Make you wish me well (He! Sọ ekpere ka m chọọ)
KolaBoy
Ọdịa
Written by: Nwodo Victor Chinonso