Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Odusola Bimbi Philips
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Odusola Bimbi Philips
Songwriter:in
Klem Nwamonye Ikemefuna
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Shettima Damilare Omoniyi
Produzent:in
Lyrics
I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter
Gọdfàdá
Bimbi oyoyo
Ah ah heya
I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter
As a woman
Woman o, no suppose suffer
Like a pikin
Like a pikin, them suppose to be pampered o
Oh my woman o
Woman o, no suppose suffer
Like a pikin
Like a pikin, them suppose to be pampered o
As a woman
Woman, woman, woman, woman x4
Spoil her with alert
Buy her what she likes
Fly her first class
Because na wetin she deserves
Behind every great man is a woman
Every good woman is a pillar
When you see a woman, you go know if her man dey try
No matter how e be, i must turn things around o
With my pay, i go treat am like lady o
She go know say with me, she don hit jackpot o
With my pay, i go treat am like lady o
Woman, woman, woman, woman x4
I like to take care of my woman make she flex
Give her the finest things cos she deserves the best
The economy bad, no mean say she suppose to suffer
My sisi no fit suffer
Treat her like ajebutter
Gọdfàdá
Written by: Klem Nwamonye Ikemefuna, Odusola Bimbi Philips