Lyrics

Shayo don dey my body
Me I don Mezebu
Me I want you too
Yeah
See the Shayo don dey my body
Me I don Mezebu
Me sef I want you too
Me I don Mezebu
See the Shayo don dey my body
Me I don Mezebu
Huh
Me I want you too
Huh
Me I don Mezebu
Yeah
Carry me like tattoo
Omo no be taboo
Cuz me I don Mezebu
Hey yeah
Me I don Mezebu
Nah nah
Nah nah
Nah nah
Nah nah
Nah nah
Nah nah
Hey yeah
See the Shayo don dey my body
Me I don Mezebu
Huh
Me I want you too
Huh
Me I don Mezebu
Yeah
Carry me like tattoo
Omo no be taboo
Cuz me I don Mezebu
Hey yeah
Me I don Mezebu
Nah nah
All day man\'s scrolling through Pinterest
Still no other girl wey go fit impress
Baby can we f*ck can we do fitness?
All these other girls don\'t got interest
Girl I need some love me no want big breast
Spend my racks on you girl me wan invest
Best in the world jah be my witness
Carry you for head you be my business
Ahhhnnnnnnn
Girl I cuff you with quickness
Spoil you with richness, ahhhh
Ahhhhhh
See the Shayo don dey my body
Me I don Mezebu
Huh
Me I want you too
Huh
Me I don Mezebu
Yeah
Carry me like tattoo
Omo no be taboo
Cuz me I don Mezebu
Hey yeah
Me I don Mezebu
Nah nah
Written by: Daniel Ebere Irigo, michael cherechukwu kayode okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out