Music Video

Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
David Abiodun Oladipupo
David Abiodun Oladipupo
Songwriter:in

Lyrics

Davecash Shocker lo se beat You dey go live we dey face life Poor man pikin with fake life Who you wan impress na yourself you dey victimize Come make I clear yall People wey dey hail you If casala burst dem go leave you Life no hard na people evil Hmm Na why me I cut my coat according to my size Wetin I fit price na hin I dey buy I no fit dey claim pablo pelu owo lapo Omo e loud oo Me I no fit to do pass my power I no fit dey live another man life Con dey please people for online Rara Me I no fit to do pass my power I no get car I get legedez Benz I no wear designer but I no naked Gbe yin debe No pressure Nooooo No pressure me Ma pressure me Nooooo No pressure me Shey na this money Shey na this money So no pressure me Jor ma pressure me No pressure me No pressure Nooooo No pressure me Ma pressure me Nooooo No pressure me Shey na this money Shey na this money So no pressure me Jor ma pressure me No pressure me If I no get today I go get mi o fo ya I'm born real I no be alakada Na everybody don face sapa Make nobody try broke shame you Human beings we dey too dey cap We dey too dey lie We dey too disguise Na broke you broke you no commit crime Make dem no make you feel like say You no dey try Ebariba Ebaribo Me I no fit too con degenpose No fit claim Wetin no be my own No fit borrow pesin things con dey post Ebariba Ebaribo Me I no fit too con degenpose No fit claim Wetin no be my own No fit borrow pesin things con dey post No pressure Nooooo Ma pressure me Nooooo No pressure me Shey na this money Shey na this money So no pressure me Jor ma pressure me No pressure me No pressure No pressure me Ma pressure me Nooooo No pressure me Shey na this money Shey na this money So no pressure me Jor ma pressure me No pressure me Me I no fit to do pass my power I no fit dey live another man life Con dey please people for online Rara Me I no fit to do pass my power I no get car I get legedez Benz I no wear designer but I no naked Gbe yin de be
Writer(s): David Oladipupo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out