Music Video

Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ifelana Anjuwon Opeyemi
Ifelana Anjuwon Opeyemi
Songwriter:in

Lyrics

Shey e suppose to be you my guy
Wey dey behind trigga
Kokoro towanidi efo huh
I no know say na my ****
If e get wetin dey sup
Oye kole gbemidebe
Give me your cup make i pour
I pray make you never never fall
Laishaladanwo emiole mabinu
Toro ko chain sorun
Olohun toshe titaye oma tun
Shey titi kenny
Emi o le jekan gbade orimi fenikeni
I'll never put u on a pending
I'll be so understanding
Tenikeni babeh amafun won
Je le gba n di
And if i step out on a luwi
kofunwon ni fendi
Thats how stars do so omoyami
No go do jazz to hurt your ****
Better use your money smoke cigar
Man go pass man seh my brother
Surely one person go be oga
Shey e suppose to be you my guy
Wey dey behind trigga
Kokoro towanidi efo huh
I no know say na my ****
If e get wetin dey sup
Oye kole gbemidebe
Give me your cup make i pour
I pray make you never never fall
Ama be there for you
And be there for me
Need a shoulder you can sleep on me
Ajeh seh won le ever le wa
Ibi tatiwa won mo pe werey wa
Tabade sososo fun e
To ba lo gbogbogbo
Ete nkanlekun yara e kokoko kokoko
Igba tasofobo lana pekoshe too
Monkey no hear baboon no hear
Owa n shey tototo
Shey e suppose to be you my guy
Wey dey behind trigga
Kokoro towanidi efo huh
I no know say na my ****
If e get wetin dey sup
Oye kole gbemidebe
Give me your cup make i pour
I pray make you never never fall
Written by: Ifelana Anjuwon Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out