Lyrics

Hmm-mm-mm, yeah Ooh, ooh, ooh, ahn Ah, Muyeez Ah-ah-ah I get many things wey me wan talk Bad belle wan push me for kọrọ What I ṣá know, gee, ọmọ, me, I dey comport Na only God I dey consult Grace knocking every day non-stop Wetin God don do, it cannot be undone I be God's son like Jesus 'Cause I be God's son like Jesus You know Alaye Wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé Then, my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye Ayy, alaye The thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé Call my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh I get many things wey dey bother man, oh Sort out my problems to, no, brother man 'Cause nobody been dey when I no see car And I dropped I.G make them emotional Wake up in the morning and I pray to Jah 'Cause enemies wọn pọ, ọ, to fẹ ba mi ja But I be king, I be passenger And I be king, I be passenger Alaye Wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé Then, my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye Ayy, alaye The thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé Call my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh Oh-oh-oh-oh, ogo aye, ahn Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, ahn-ahn Oh-oh (ogo aye, ahn-ahn) Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye Alaye Wetin wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (ṣàlàyé) And my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye Alaye The thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé Then, my OG gbe mi faraway Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh-ah
Writer(s): Kazeem Folorunsho, Abdulmuiz Moshood Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out