Lyrics

Iron
Tog life
For my side anybody wey guck
Oluhun e go run collect
E go run collect
When I\'m shooting my shot
Man I swear my guy e go burst your net
When you wan approach me
Walai you go come correct
I’m not in the mood eh
I’m not in the mood
Na my cross I Dey carry
I no know person own (check am)
We dey inside na quarantine
We Dey hustle for the dough
I Dey work I no sleep
Cos I wan buy gallado
I no stop na by force
Till I enter kingdom mount my throne
Why man no go denge
Why man no go denge
Tell me why man no go denge
Why man no go denge
Why man no go denge
Why man no go denge
Tell me why man no go denge
Why man no go denge
ye ye ye ye ye
Despite still Dey find more money
Nti me trappy aaa Joe menhw3 obi
Anytime when I pull up in a scene
It’s a serious face nana manba ha ambejoky
Oh my girlie oo
Find more money ooo
anytime when I trap
And that be why I Dey rap
16 figures on my Raaaarrrrr
Ak Nyame mey3 Badman soldier
All the time dem wan drag me Buh never
I’m the new force call me Cheddar
On the streets you for just Dey clever
Ones and millions
10’s and billions
Y3 me lyy no Dey need your opinion
Deep down demma know I be genius
D D DENGE!!
Why man no go denge
Why man no go denge
Tell me why man no go denge
Why man no go denge
Why man no go denge
Why man no go denge
Tell me why man no go denge
Why man no go denge
These **** chameleons
So I never take em serious
Dem go change up on a real one
For the money them be switching up
Written by: Okwudili Okoli, thorsten owusu gyimah
instagramSharePathic_arrow_out