Similar Songs
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Dele Oluwadamilare Michael
Songwriter:in
Lyrics
Baby you blow my mind oo yehyehe
Bomi oo bomi oo o heyy
Otutu munmi ragabomi
Ragabomi o bomi oo o heyy
I know you liky pretty shoes
I want to buy you Jimmy Choo
I know you liky talk and do oo
Girl let me be your freaky boo
Sometimes I feel like teasing you
Sometimes I feel like squeezing you
I'm calling when I'm missing you
The love you give me beautiful
Phiona Phiona Phiona
Baby make we reverse oo
Wetin wey we do last oo
Phiona Phiona Phiona
Come carry me for your back oo
Me I want to relax oo
Baby come make we gum body
Na you Dey make man Dey stand like this Abi
Stand Atis like this
You do me magic
Africa magic
Gangan loni koto aiye
Kolohun maje ajin koto aiye
If na money matter
You don't need to call Lati
Omo ope n'gbowo
Tori e no'te lappy
Tori party ale gan
Mose'n Wa e aunty
Baby Phiona Phiona
I know you liky pretty shoes
I want to buy you Jimmy Choo
I know you liky talk and do oo
Girl let me be your freaky boo
Sometimes I feel like teasing you
Sometimes I feel like squeezing you
I'm calling when I'm missing you
The love you give me beautiful
Phiona Phiona Phiona
Baby make we reverse oo
Wetin wey we do last oo
Phiona Phiona Phiona
Come carry me for your back oo
Me I want to relax oo
Excuse me Philo
Baby I gbadun your pito
Girlie you sweet like milo
Make you con be my pillowo
I be Dillo
Na me be the guy wey Dey yawo
Baby girl come make we foo
Omo je alo koro
Kalo soro
O'Lord my redeemer
This pretty Phiona
Rocking Dolce & Gabbana
Looking hot like Rihanna hey
Hey hey hey hey
Make me high mofe gbana
Sweet me like Amarula
Make it rain like a dollar
Spending high Otedola hey
Yhey yhey yhey yhey yhey yhey
I know you liky pretty shoes
I want to buy you Jimmy Choo
I know you liky talk and do oo
Girl let me be your freaky boo
Sometimes I feel like teasing you
Sometimes I feel like squeezing you
I'm calling when I'm missing you
The love you give me beautiful
Phiona Phiona Phiona
Baby make we reverse oo
Wetin wey we do last oo
Phiona Phiona Phiona
Come carry me for your back oo
Me I want to relax oo
Written by: Dele Oluwadamilare Michael