Similar Songs
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Malex Sughnen Donald
Songwriter:in
Lyrics
They call Joel Amadi
Malex na my name o
Ayeah ayeah
Wetin my eyes the see omon I no fit talk o
Hebelebe Hebelebe
Wetin you carry for body omon the thing the shock o
Ochanya eeh
No body go fit replace you no
Nobody go fit replace you ochanya nobody go fit tension you
I go defend your matter like sey na Juventus
Upine mpin sha msende
Ernan ufawe me tsa me tau sanbe
Or nan anube awe ye de landed
Upine mpin sha msende
Ernan ufawe me tsa me tau sanbe
Ornan anube awe ya de mkande
See as my mind done dey for you girl I no fit tell you sey good bye
I de craze I no normal
I get eye I no the see
I no fine I too worwor
Without you I no fit breathe
I no the craze my ulonma eeh eh na only you I see
I be fine boy I no worwor
Abegi baby come and give me vitamin c
Oh mama come see your number one
O come and ruck with the boy number one see
You need somebody yes am the one
And when I see you girl I de fall for you
My body the slow for you come collect wetin you need Ai
Omo I know sey you need somebody
Mosquito self no go torch your body
Anything you want baby pointi carry ai
You know sey na you occupied every space for my mind
Oh yeah titi lai lai o
My sugar my honey
The number one na you I de call everyday and night o
I the craze I no normal
I get eye I no the see
I no fine I too worwor
Without you I no fit breathe I no the cress my ulonma eeh eh
Na only you I see
I be fine boy I no worwor
Abegi baby come and give me vitamin c
Upine mpin sha msende
Ernan ufawe me tsa me tau sanbe
Ornan anube awe ya de mkande
Upine mpin sha msende
Ernan ufawe me tsa me tau sanbe
Ornan anube awe ya de mkande
Me I like Tiwa Savage I get money yakpa
So we no go manage
Ayrastarr one girl wey I the eye eh
What about Tems that one e geti package
Sharp matter go fit causei damage
Written by: Malex Sughnen Donald