Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Tudac
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ekwekere Ogaga
Songwriter:in
Lyrics
The sounds of Tudac
The Wero Music
Oluwa open my way
My money (otupopoju otupopoju)
Oluwa open my way
My money (otupopoju otupopoju)
Why dem won come ooo
When Oluwa don open my way
Why dem won jolly
When oluwa don open my way
Dem dey laugh me before
Dem dey curse me before
Where dem dey eeeh
Before Before Before
Why dem won come ooo
When Oluwa don open my way
Why dem won jolly
When Oluwa don open my way
Dem dey laugh me before
Dem dey curse me before
Where dem dey eeeh
Before Before Before
Na me be that boy
Wen una dey talk about ooo
Wen he no get life
But just dey walk about ooo
Ehen
And na me be same boy
Wen you drive from your house ooo
5 x 4 week
Na so so walk about ooo
Na Oluwa open my way
My money otupopopju popoju
The way I dey give them
Back to back otupopo popoju
Dem won touch my body (Ebajian Ebajian)
Dem won play my song o (Omuna Omuna)
Why dem won come ooo
When Oluwa don open my way
Why dem won jolly
When oluwa don open my way
Dem dey laugh me before
Dem dey curse me before
Where dem dey eeeh
Before Before Before
Why dem won come ooo
When Oluwa don open my way
Why dem won jolly
When Oluwa don open my way
Dem dey laugh me before
Dem dey curse me before
Where dem dey eeeh
Before Before Before
Hehe
Ye
As a little boy growing on the street
I do many weed
Just to make my mama feed
But that was not enough
I was locked in the prison
For so many reasons
I slept without a meal
I made my mama cry
But that's alright
Its just for the now mum
Tomorrow will be fine
Papa worked hard
Just to put food on the table
The more he does that
The more he's not able
I gat to be strong on my feet
And be stable
Wake up tomorrow
And face so many troubles
Don't go there
I've been to hell
The pain was too much for me to bear
I have to be strong to break this storm
Moving from the bottom
I'm going to the top
Who God don bless no man can cause
Just relax and play my song
Why dem won come ooo
When Oluwa don open my way
Why dem won jolly
When oluwa don open my way
Dem dey laugh me before
Dem dey curse me before
Where dem dey eeeh
Before Before Before
Why dem won come ooo
When Oluwa don open my way
Why dem won jolly
When Oluwa don open my way
Dem dey laugh me before
Dem dey curse me before
Where dem dey eeeh
Before Before Before
Written by: Ekwekere Ogaga