Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
4STMan
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Ekundayo Ayodele Rapheal
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Drimzbeatz
Produzent:in
Lyrics
(Drimz knack the beat)
4 to the S to the T-man
Make I no die before my time
Make I no shine at the wrong time
No one really care when you offline
Them go really think you dey chop life
Make I no enter yawa (yawa)
Kin mase r'ogun akoba
No put my blessing for pending
Satiramoni
As I dey find my daily bread
Make I no jam wetin go chop me
Edumare dakun say amen (say amen)
To my silent prayers and wishes
Only money talk and bring respect
Many hardwork men don kpeme
Wa do wonder l'ayemi
Make people start congratulate me
Can't count times wey things red like it's carpet
Fighting my demon in my closet
Everyday baking before the sunset
Taba tun cash out ama shope, yeah
But then nobody know (oh no)
Sapa play me like Ronaldinho
For things I desire gat me on the road
For this life, man must to lowo
But then nobody know
Sapa play me like Ronaldinho
For things I desire gat me on the road
For this life, man must to lowo
As I dey find my daily bread
Make I no jam wetin go chop me
Edumare dakun say amen
To my silent prayers and wishes
Only money talk and bring respect
Many hardwork men don kpeme
Wa do wonder l'ayemi
Make people start congratulate me
Kodigba tota base yeyemi
Wa do wonder l'ayemi
Make people start congratulate me
Oh, na-na-nah
Oh, ahh-ohh-ahh
Kodigba tota base yeyemi
Wa do wonder l'ayemi
Make people start congratulate me
But then nobody know
Sapa play me like Ronaldinho
For things I desire gat me on the road
For this life, man must to lowo
Written by: Ekundayo Ayodele Rapheal