Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Mavo
Mavo
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
OSEREMEN MARVIN
OSEREMEN MARVIN
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
AT Martian
AT Martian
Produzent:in

Lyrics

Ye ye ye
Kilogbede want something
Baby ye ye ye
Kilogbede want something from you
Baby (ye)
Kilogbede want something
Kilogbede 1
Baby (from you)
Kilogbede want something
Kilogbede want something
Kilogbede want something
I feel like a jolly good fellow ye ye
The way she eat up my dick ke k
She say do you remember?
And i been buy her issa missakey
This your baka e dey cause anarchy
Anytime we nack i must reach pharmacy
Body dey pain me, morenikeji
Wetin you do me, body damage e
She say play me Ama P Ama P
When she dey w Kilo B
Kilogbede, No fit comot there
Amapiano, She say play me piano
She say play me Ama P Ama P
When she dey w Kilo B
Kilogbede, No fit comot there
Amapiano, She say play me piano
Ama P Ama P
Play me Piano, Play her she don't know
I'm the player you don't know, call me ama p
Play me Ama P, dance my Ama P
Play her piano
Ama P
Play me Piano, Play her she don't know
I'm the player you don't know, call me ama p
Play me Ama P, dance my Ama P
Ye ye
The way she eat up my dick ke k
Do you remember?
And i been buy her issa missakey
E dey cause anarchy
I must reach pharmacy
Morenikeji, body dey pain me
Body damage, wetin you do me
E dey cause anarchy
I must reach pharmacy
Buy her issa missakey
The way she eat wup my dick ke k
Eat up my dick ke k
Kilo b b b
She no fit do kilogbede dirty
Oh my, my eyes
She needs my love
Ye ye ye ye
She be taking me pictures for aesthetic
Oh why, my life
A movie to her, she be watching me steady
Cinematic or tele
Play me Ama P Ama P
When she dey w Kilo B
Kilogbede, No fit comot there
Amapiano, She say play me piano
She say play me Ama P Ama P
When she dey w Kilo B
Kilogbede, No fit comot there
Amapiano, She say play me piano
Play me ama p
She no fit do kilogbede dirty
Oh my, my eyes
Yeye
She be taking me pictures for aesthetic
Oh why, my life
A movie to her, she be watching me steady
Cinematic or tele
Ye ye ye
Written by: OSEREMEN MARVIN
instagramSharePathic_arrow_out