Lyrics

(Mhm-hmm) Sub-Zero (Bobmix) Say na for the B-side, I dey chase e glory Make dem know me Struggle wey dey stone me We know the story oh, oh Yeah Say na for the B-side, I dey chase e glory Make dem know me Struggle wey dey stone me Say we know the story oh, oh One day we go waka froze Like e Sub-Zero I'm just tryna mind my biz and live right 'Cause I'm done with the fake hypes Got this shawty calling me on FaceTime But a nigga ain't got time I'm just tryna put myself at ease Don't give a fuck about who to please I'm just tryna get out the mix Yeah Say na for the B-side, I dey chase e glory (glory oh) Make dem know me Struggle wey dey stone me We know the story oh, oh Yeah Say na for the B-side, I dey chase e glory (glory oh) Make dem know me Struggle wey dey stone me Say we know the story oh, oh One day we go waka froze Like e Sub-Zero I be wondering why I can't never save myself Popping different pills, this be messing with my health Almost made me put my dreams in the shelf Life in mess Went as the spirit lead Is about the way it is I'm 'bout clear your doubt then I'll kill your disbelief I'm about to make you understand Ah-ah-ah Ain't no stopping me (Bobmix) Ain't no stopping this I was born for this Say na for the B-side, I dey chase e glory Make dem know me Struggle wey dey stone me We know the story oh, oh Yeah (yeah) Say na for the B-side, I dey chase e glory (glory oh) Make dem know me Struggle wey dey stone me Say we know the story oh, oh One day we go waka froze Like e Sub-Zero 'Cause e hard Who dey fall no dey see who dey stand Jealousy no go give am chance Say abeg make dem give me chance Give me chance Whoa (whoa) Whoa, oh my Lord Lift me up Let me stand (itz Dex Beat) (Let me stand, let me stand) Whoa Whoa, oh my Lord Lift me up Let me stand (Sub-Zero)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out