Music Video

Featured In

Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Raye Chella
Raye Chella
Leadgesang
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Aremu Eziekiel Opeyemi
Aremu Eziekiel Opeyemi
Komponist:in
Akintayo Racheal Damilola
Akintayo Racheal Damilola
Texte
PRODUKTION UND TECHNIK
Aremu Eziekiel Opeyemi
Aremu Eziekiel Opeyemi
Produzent:in

Lyrics

[Verse 1]
Make them rest
See I don dey vex, yeah
All the yamayama things dem dey talk is too intense
Stop your pretense
I get defence, hmmm
All the things wey you talk say I do na from you I learn
[Verse 2]
See what you've done to me
See what you make me do
See how you coming through
Jazzing me up like voodoo
Naa wetin you dey do too
Naa wetin I dey look too
The thing come dey pain me
Why you con dey blame me? Yeah
[PreChorus]
Now am killing them in my miniskirt
Things I do them nor expect
Now I'm talking to them with less respect
Many truth them don expel
See me I don dey with my red beret
Join bad gang them dem no go rest
Me and my friends we dey fly their fence, yeah
[Chorus]
And you see it now
Jare uh, uh, uh, ọrọ ti o wi yẹn Jare
Uh, uh, uh
Jare uh, uh, uh, ọrọ ti o wi yẹn Jare
Uh, uh, uh
And you see it now
Jare uh, uh, uh, ọrọ ti o wi yẹn Jare
Uh, uh, uh
Jare uh, uh, uh, ọrọ ti o wi yẹn Jare
Uh, uh, uh
[Verse 3]
See what you've done to me
See what you make me do
See how you coming through
Jazzing me up like voodoo
Naa wetin you dey do too
Naa wetin I dey look too
The thing come dey pain me
Why you con dey blame me? Yeah
[PreChorus]
Now am killing them in my miniskirt
Things I do them nor expect
Now I'm talking to them with less respect
Many truth them don expel
See me I don dey with my red beret
Join bad gang them dem no go rest
Me and my friends we dey fly their fence, yeah
[Chorus]
And you see it now
Jare uh, uh, uh, ọrọ ti o wi yẹn Jare
Uh, uh, uh
Jare uh, uh, uh, ọrọ ti o wi yẹn Jare
Uh, uh, uh
Written by: Akintayo Racheal Damilola, Aremu Eziekiel Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out