Top Songs By The Continent. Live
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
The Continent. Live
Künstler:in
Dajon AF
Künstler:in
Versez
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Precious Ayomide Afolabi
Songwriter:in
Jerry Riches Nti Annor
Songwriter:in
Nathan Tsagli
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Nii Amu
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Crazy yee
[Verse 1]
Talk and do
And when they start dey para I be gallant too
Cock and bull
And if e no be dollar, you for dey on mute
I got ri-attitide
I'm hotter than a sauna I cannot be snoozed
Put everything on cruise
I put my energy in anything I do
[Chorus]
When the beat go para
Make a man go kpas (Craze)
And if you know
You go know me wella you go have a taste
When the beat go para
Make a man go pkas (Craze)
And if you know
You go know me wella you go have a taste
[Refrain]
Aye ye
I dey on fire
I no want suffer for this life so I no go taya
Aye ye
I dey on fire
I no want suffer for this life so I no go taya
[Verse 2]
This be ma time and I for shine
Nyame bɛ yɛ na ɛnyɛ nipa
Me I dey high, I no go resign
Abɛ mu buoo nso deɛ men bu bi da
Bɔkɔ bɔkɔ yɛ bɛ duru
Sɛ wo yɛ wo hu basabasa aa wo bɛ hunu yeah
Bɔkɔ bɔkɔ yɛ bɛ duru
Water no get enemy me no get enemy ooo oh
[Chorus]
When the beat go para
Make a man go kpas (Craze)
And if you know
You go know me wella you go have a taste
When the beat go para
Make a man go pkas (Craze)
And if you know
You go know me wella you go have a taste
[Refrain]
Aye ye
I dey on fire
I no want suffer for this life so I no go taya
Aye ye
I dey on fire
I no want suffer for this life so I no go taya
Written by: Jerry Riches Nti Annor, Nathan Tsagli, Precious Ayomide Afolabi