Lyrics

Slow wine say my baby girl you fine
If anybody chyke you make you decline
I no go do you wrong, no go waste your time
Your body badder, if I no look you for two seconds I go mental
Girl your body do me something me no fit reject am
Obianuju, me I like the way you do do do
Many girls but na you I fit to choo choo choose
Be like say you don do me this your ju ju ju
I don Dey crase I don Dey loose my mind for you

I say me, I wan Dey anywhere you wan Dey
I get love I go give you all day
The kind love wey go make you wan crase
Say my girlie too bad
Biggi back make a **** wan mad
I fit kpeff any **** on sight
If he try take you outta my sight
I say me I no go tell you, wetin I cannot do
If you need some piping, location na my room
If you need some money, I go give you times two
Whatever you wanting, just tell me I go do

Dance dance dance for me, I say baby dance for me
I go spend all my money, all my money on your body, on your body
Dance for me, I say baby dance for me
I go spend all my money, all my money on your body, on your body
Obianuju, me I like the way you do do do
Many girls but na you I fit to choo choo choose
Be like say you don do me this your ju ju ju
I don Dey crase I don Dey loose my mind for you
Obianuju, me I like the way you do do do
Many girls but na you I fit to choo choo choose
Be like say you don do me this your ju ju ju
I don Dey crase I don Dey loose my mind for you
Written by: Favy Scott
instagramSharePathic_arrow_out