Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Desmond Oche Stephen
Desmond Oche Stephen
Texte
Smith Peter Oluwatobi
Smith Peter Oluwatobi
Texte
PRODUKTION UND TECHNIK
T.Smith
T.Smith
Produzent:in

Lyrics

Oh sisi(sisi) Rubbin' on me like a genie(genie) Tellin' me she wanna please me(please me) Like the way that she whine to the rhythm(to the rhythm) Oh sweety(sweety) The love that you show me is wicked(oui) Me wan dey in touch every weekend(eeeee) Me wan to repay you with interest(interest) Sisi sisi(sisi) Tell me what you wanting Anything wey you need e Sha (I go buy am) Ask (I go find am) Far (I go run am) You dey do me something(yaay!) Nobody go fii... You no get e part two Everything about you('bout you) Me wan to dey handle(handle) Biko viens ici (ici) I like what you do to me(to me) You get am for your body(eee) Me sef I no dey 'gree Lovin' your company Baby you too soji We dey like 5 & 6(oou oou) Livin' la vida vii(c'est la vie) The way you call on me Biko baby you don dey totori Joor put it all on me This kind of love you no fit find am for street No do fala folo Cuz we don dey follow follow like this Come chop me like tambolo Cuz this love e dey sweet my heart and soul Sisi sisi(sisi) Tell me what you wanting Anything wey you need e Sha (I go buy am) Ask (I go find am) Far (I go run am) You dey do me something(yaay!) Nobody go fii... You no get e part two Everything about you('bout you) Me wan to dey handle(handle) Biko viens ici (ici) I like what you do to me(to me) You get am for your body(eee) Me sef I no dey 'gree Lovin' your company Baby you too soji(soji) We dey like 5 & 6(oou oou) Livin' la vida vii(c'est la vie)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out