Top Songs By Small Bella
Similar Songs
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Oseni Abdul-Qohar Adebanjo
Songwriter:in
Akande Basit Olamilekan
Songwriter:in
Lyrics
How far, them post you?
Me, who I be?
Who I be wey dem wan post me
Them no post you?
No o, them don post people wey dem like finish o
Them no post me o
As I dey here so I no dey worry myself o
Only me go post myself
You understand abi?
A word is enough for the wise my bro I speak in parable
Jesus carry him cross, I go carry my own agbelebu
When my time come ajeh n'gbo o ma jor miracle
Ask for all info, my brother o wa available
Tell me why I go dey vex for my nigga because e dey progress
Tell me why, tell me why o
I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus
Papa dey village, I dey hustle for Lagos
I know what I am looking for, I gats dey focus
As e come dey be, I don dey lose my focus
Mo de Panama enter bayrock lifestyle
I know my mama, she don't like my lifestyle
Thug life I'm living
Only God knows when I am leaving
My padi say na my time o
Eh-eh, I tell am say when it's your time o
I go still ball on you
My padi say na my time o
Eh, I tell am say when it's your time o
I go still ball on you
I no fit dey vex for my padi wey buy Lexus
Papa dey village I dey hustle for Lagos
I know what I am looking for, I gats dey focus
As e come dey be, I don dey lose my focus
(Bozliwin, you legend)
I don dey lose my focus
Writer(s): Akande Basit Olamilekan, Oseni Abdul-qohar Adebanjo
Lyrics powered by www.musixmatch.com