Top Songs By BadBoyWixxdom
Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
BadBoyWixxdom
Künstler:in
BTRACKS
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Wisdom ThankGod Sobere
Songwriter:in
Oladapo Salami Habeeb
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
BTRACKS
Produzent:in
Lyrics
BTRACKS
No gree!
No gree oh
Aboy you sef no small
No gree for anybody
No gree! No gree oh!
No gree for anybody
Shey dem tell you, you no fit
No gree for anybody
No gree! No gree oh!
No gree for anybody
Agirl you sef be big fish
No gree for anybody
No gree! No gree oh!
No gree for anybody
Shey dem no wan give you chance
No gree for anybody
No gree! No gree oh!
No gree for anybody
Quack dem!
Push dem to the wall
Everybody disembark
Make dem comot body jorr
No gree for anybody
No gree! No gree for anybody
I say make you brush dem!
Throw men overboard
Everybody disembark
Maked dem Comot body jorr
No gree for anybody
No gree! No gree for anybody
No gree oh!
Afro no be low cut
Girlfriend no be by force
Lexus no be Tesla
Duffman no be escort
Amotekun no be police
Hookup? na olosho
Anti-cultist? gangsters
Everybody na fraudster
No gree!
No gree for anybody
No gree! No gree oh!
No gree for anybody
Shey dem no wan give you chance
No gree for anybody
No gree! No gree oh!
No gree for anybody
Aboy you sef no small
No gree for anybody
No gree! No gree oh!
No gree for anybody
Abi dem no wan give you chance
No gree for anybody
No gree! No gree oh!
No gree for anybody
Quack dem!
Push dem to the wall
Everybody disembark
Make dem comot body jorr
No gree for anybody
No gree! No gree for anybody
I say make you brush Dem!
Throw men overboard
Everybody disembark
Make dem comot body jorr
No gree for anybody
No gree! No gree for anybody
No gree oh!
Put Calls
BadBoyWixxdom
Ogbon!
BTRACKS
Written by: Oladapo Salami Habeeb, Wisdom ThankGod Sobere