Top Songs By Kpee
Credits
AUSFĆHRENDE KĆNSTLER:INNEN
Kpee
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Okoro Oghenekpabor Joshua
Songwriter:in
Israel Elisha Dangyang
Songwriter:in
Isreal Olawale
Songwriter:in
Lyrics
Metabolical euphorical
How I keep melting when I see ya
I turn lover boy from a hooligan
Like say na weed full my rizla
Historical Victoria
Wetin be the secret of the signal
2021 for unilag
Weāve been on this p and itās unethical
Jaruma mojo wey you do me
Too many emotions for my kidney
You know I no be talker like Iām Sydney
Iād rather let your punani kill me
Too much water when I be swimming
Everything you needed I was giving
Tell me Wetin you dey do with Clinton
Baby you do me rough penalty
Way
Iām on my way
To you to you
Say
I I I say
Things that you do
You do
Kind of like Iām stuck im addicted
Be like 9-5 in my business
Not fit even lie no fit pretend
Uh uuh yeeaa
Everytime she call me big head
See that e dey weak defence
She dey make me bony like wilfred
Tie me to her pum and itās wicked
Jaruma mojo wey you do me
Too many emotions for my kidney
You know I no be talker like Iām Sydney
Iād rather let your punani kill me
Too much water when I be swimming
Everything you needed I was giving
Tell me Wetin you dey do with Clinton
Baby you do me rough penalty
Way
Iām on my way
To you to you
Say
I I I say
Things that you do
You do
Written by: Israel Elisha Dangyang, Isreal Olawale, Okoro Oghenekpabor Joshua