Credits

AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Khordzs
Khordzs
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Dawodu Olateju
Dawodu Olateju
Songwriter:in
Adesope Alfred
Adesope Alfred
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Hemykul Mix
Hemykul Mix
Ingenieur:in
Wiza
Wiza
Produzent:in

Lyrics

I'm still a small boy I was born in ghetto See my past life rough small You can't know But I stand tall, I'm pushing 'Cause I'm bold Mummy don drop her last card On top my school fees I no wan school I wan face my music Baba dakun jowo shey temi I wanna run from the hoes All eyes on the dough Na my price Show love to the world Na the goal Ah-ah-ah-ah-ah And every day, every night Go down on my knees, started praying Oh lord na the love I dey show Ah-ah-ah-ah-ah 'Cause oluwa cover me Oluwa cover me Dem no fit bury me, I'm standing on my toes Let them know who dey my back Oluwa cover me Cover me aje I no fit pass One, two, three, four I be counting all my guys All my peeps wey don blow Na the love to dey watch all my guys in a Benz Wey dey cruise ferragamo and the rover nonstop No envy, no envy I say no worry, no worry 'Cause badman no need lifestyle wey dey cause fight 'Cause it does make no sense to dey compare I wanna run from the eyes More eyes on the boy, 'cause e dope Bling, bling on my phone Dem no know Ah-ah-ah-ah-ah And every day, every night I pray for the best of the best More life to my guys Jah go bless Ah-ah-ah-ah-ah 'Cause oluwa cover me Oluwa cover me Dem no fit bury me, I'm standing on my toes Let them know who dey my back Oluwa cover me Cover me aje I no fit pass So many tears I don cry So many things I don see So many things on my mind Wey I no fit tell People saying different things And I don't really care 'Cause nobody fit stop my shine Never ever in this life Nobody fit kill me Nobody fit bring me down Never ever in this life KHORDZS! Hemykul mix
Writer(s): Adesope Alfred, Dawodu Olateju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out