Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
spuffy
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Kelvin Ayodele
Komponist:in
Lyrics
Uhmmmm
Eyyyyyy
I started from the bottom
On the way to the top top
E no easy where I come from
Ma ni**a tepa Mose
You know sey people wicked
Make you just mind your business
Ah dey go try to hold you down
Dey go try to bring you down
Dem go wan make you stay for the same place
Wey you dey, Angelì wa loda
Dey go try to hold you down
Dey go try to bring you down
Dem go wan make you stay for the same place
Wey you dey, Angelì wa loda
Uhm leave dem make dem just dey hate o
We no get time to dey chase o
We just wan dey celebrate o
All these days o
Uhm leave dem make dem just dey hate o
We no get time to dey chase o
We just wan dey celebrate o
Magba fun won
Uhmmm
Ah! Magba fun won
Friends turn to frenemies
Dey give me one kind energy
I no send your mama, your papa
Or anybody for your family
Friends turn to frenemies
Dey give me one kind energy
I no send your mama, your papa
Or anybody for your family
Uhm dey go try to hold you down
Dey go try to bring you down
Dem go wan make you stay for the same place
Wey you dey, Angelì wa loda
Uhm dey go try to hold you down
Dey go try to bring you down
Dem go wan make you stay for the same place
Wey you dey, Angelì wa loda
Uhm, leave dem make dem just dey hate o
We no get time to dey chase o
We just wan dey celebrate o
All these days o
Leave dem make dem just dey hate o
We no get time to dey chase o
We just wan dey celebrate o
Magba fun won
Uhmmm
Ah! Magba fun won
Friends turn to frenemies
Dey give me one kine energy
I no send your mama, your papa
Or anybody for your family
Friends turn to frenemies
Dey give me one kine energy
I no send your mama, your papa
Or anybody for your family
Uhmmmmm
Written by: Kelvin Ayodele