Credits
AUSFÜHRENDE KÜNSTLER:INNEN
Kayode
Künstler:in
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Oyetoro Oluwakayode
Komponist:in
Otaniyen-Uwa Daniel
Songwriter:in
PRODUKTION UND TECHNIK
Oyetoro Oluwakayode
Mischtechniker:in
Killertunes
Produzent:in
Lyrics
[Intro]
Shabalistaca!
[Verse 1]
Yea, me I never chase
Stack up the cheques cos me I wan gbess
Whole lot of shit wey me I don face
If you talking too much ọmọ me I don fade
keep it real no faking
know we going for the money as we waking
Only dollar be the paper that I'm chasing
Blaze up so nothing fit to faze me
[PreChorus]
Way I move nobody ah fit know
Only man I fear is up above
don't like you so I'll be on my own
Girl dem plenty calling my phone
Turn by turn you know as e dey go
Jennifer, Titi, and Chinelo
1, 2, 3, that's how the thing go
[Chorus]
No need for the plenty talking
Do your thing make you keep on working
Everyday we dey find the earnings
Thank God I no send no person
No need for the plenty talking
Do your thing make you keep on working
No need for the plenty talking
No need for the plenty talking
[Verse 2]
What I give supernatural feeling
Girl dem dem be feeling my rhythm
Every day of my life, I must to survive
I must to control all of my feelings
It's a cold world outside my killy
You go see things, but know you gon' kill it, gon' kill it
Never ever talk when you know you don't mean it
[PreChorus]
Way I move nobody ah fit know
Only man I fear is up above
don't like you so I'll be on my own
Girl dem plenty calling my phone
Turn by turn you know as e dey go
Jennifer, Titi, and Chinelo
1, 2, 3, that's how the thing go
[Chorus]
No need for the plenty talking
Do your thing make you keep on working
Everyday we dey find the earnings
Thank God I no send no person
No need for the plenty talking
Do your thing make you keep on working
No need for the plenty talking
No need for the plenty talking
Written by: Otaniyen-Uwa Daniel, Oyetoro Oluwakayode