Lyrics

Paputaya ka osie My eyes on the throne Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na Voom, vam My eyes on the throne Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na Voom, vam More cash flows, I'm counting Approaching my goals Mbape O'clock you know I'm routing Forwarding, Kante Bute de update manchi Ka anyị pia some new whips on tiled roads Puff pass to the left side On colos, on colos Jonzing no be manchi wey broke Or manchi wey no dey on joy soap Na manchi wey on joy soap Wey no share update with him own bro My eyes on the throne Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na Voom, vam My eyes on the throne Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na Voom, vam Paputaya ka osie I will always chasing this bag 'Til I get it well-cooked, kam bu Hilda, eh Bouncing like a gang leader You kill my five star, I kill your six stars Who go sleep na him snooze For the business who don snooze na him lose Men go dey pay, baba, na you go dey choose Locking your bae with ice, we dey froze I'm heading to throne now Rest in peace Junio Nwanne Ogbonna Oya siri mu ngwa, let's get it hard No resistance men I pin hard My eyes on the throne Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na Voom, vam My eyes on the throne Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na Voom, vam My eyes on the throne Early in the morning when I wake up na wetin dey my mind na Voom, vam (Indiana on the mix)
Writer(s): Kingsley Dike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out