Top Songs By A.D.D
Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Alex Paa Kwesi Addison
Songwriter:in
Lyrics
Oh yeah
So what you fine I can't deny the fact
Came into my life and you just scatter that
You dey bust my mind and I no dey hear Anything the man dey chat, anything dem a fi chat
Lot a dem den talk, all of dem dem a hide and chat
But me dier I gyie eye me a know dey hear Cause e be you norr, you norr, you norr
You norr wey I want tap
You norr, you norr, you norr you norr wey I want tap
But there are so many things wey I want tell you But you know baby I can't
And every time wey we link up wey I want talk oo You just make me off pant
Na makoma t) me yam ai
Na m'a forgetti bibiaa
Na makoma t) me yam ai
Na m'a forgetti bibiaa
See there are so many things wey I want tell you
But you know baby I can't
And every time wey we link up wey I want talk oo You just make me off pant
Na makoma t) me yam ai
Na m'a forgetti bibiaa
Na makoma t) me yam ai
Na m'a forgetti bibiaa eyyyyyy
Baby, I say your body too fine I swear you don set
Sweetie, that thing you give me chop o
Give it to me more
Fine lady this type of body you get e dey champions league
And e dey premier league oo
So baby I say wine it up, wine it up Baby I say grind it up, grind it up
Baby mek we light it up, light it up
Wine it up, wine it up
So baby I say wine it up, wine it up Baby I say grind it up, grind it up
Baby mek we light it up, light it up
Wine it up, wine it up
But there are so many things wey I want tell you But you know baby I can't
And every time wey we link up wey I want talk oo You just make me off pant
Na makoma t) me yam ai
Na m'a forgetti bibiaa
Na makoma t) me yam ai
Na m'a forgetti bibiaa
See there are so many things wey I want tell you
But you know baby I can't
And every time wey we link up wey I want talk oo You just make me off pant
Na makoma t) me yam ai
Na m'a forgetti bibiaa
Na makoma t) me yam ai
Na m'a forgetti bibiaa eyyyyyy
Written by: Alex Paa Kwesi Addison