Music Video

365 (Three Sixty Five) (feat. Yprince)
Watch 365 (Three Sixty Five) (feat. Yprince) on YouTube

Featured In

Credits

KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Yprince
Yprince
Songwriter:in
Abdul Idris
Abdul Idris
Songwriter:in

Lyrics

Uhhhhhhh
Uhhhhh yeyeye
See i don't know how i make it
365 days i am safe now
Mosun mo laji mo tun ri aiye
Adebayo mi no dey san le
See i don't know how i made it
365 days i am safe now
Glory of God wey dey shoot me
Been through allot but i am back now
Awon to ti ku dem no get glory
Awa to ku ade get story
La agbara olorun we go get victory
Even if e hard we go shock devil
Aiye Aiye Aiye pe number mi ko de reachable
Omo ola Yemi no be portable
Rolling
See i don't know how i make it
365 days i am safe now
Mosun mo laji mo tun ri aiye
Adebayo mi no dey san le
See i don't know how i made it
365 days i am safe now
Glory of God wey dey shoot me
Been through alot but i am back now
Abonten we dey everyday
If you like the song vibe to it
365 You're safe
365 I am safe
365 we are Safe
Poeple wey die we no blame them
365 You're safe
365 I am safe
365 we are Safe
If e reach u you go feel am for body o
Dingtone
See i don't know how i make it
365 days i am safe now
Mosun mo laji mo tun ri aiye
Adebayo mi no dey san le
See i don't know how i made it
365 days i am safe now
Glory of God wey dey shoot me
Been through allot but i am back now
Dingtone
Written by: Abdul Idris, Prince Prince
instagramSharePathic_arrow_out