Credits
KOMPOSITION UND LIEDTEXT
Yasir Ayoola Biobaku
Songwriter:in
Lyrics
Yeah
Bad bad bad boy
He's a
Bad bad bad
Huh Yeah
(Bobo!)
You want me how I want you
For morning I go bond you
This money, I go burn through
Hey makana
My baby no go fumble
Got your bag on a lockdown too
Play your cards right, winner no dey gamble
In the dead of the night
I go light your candle
Put your pants to the side
(Slide through, Bobo!)
I cannot run from my love
Carry the sun on top my hand for my love
Sloppy with tongue she go dey suck ogbono
Go dey- all night say she like ponono
Make I no lie I fit to die for my love
Carry a gun and rob a bank for my love
Now that we young, let's fuck around yokoto
Give me- all night take it down dodoyo
Wagbayi
When you pass by
You collect eye
24 styles
You dey find high
I fit occupy
Be the whole of the pie
You go chop life
Girl you find die
24 styles
You be my type
Girl it's your time
You dey make me metal girl I don ment
Leave story for gentleman I go off shirt
Mama don't be upset
Make a nig- off skirt
No be child's
Omoge
Na men dem
Wagbayi
Walai girl you be problem
For tonight wey we dey
You don't need to worry
Carry am for your head
You fit roll J
They no fit contain all the drip you sustain
Break it, bend it, shake it
Arch that back for a ****, don't waste it
She just wanna fuck all night
And I give it real good
Said she need it one more time
Like, break it, bend it, shake it
Arch that back for a ****, don't waste it
Say she wanna talk to me all night
Give her diamonds on her neck just to have a good time
Wagbayi
When you pass by
You collect eye
24 styles
You dey find high
I fit occupy
Be the whole of the pie
You go chop life
Girl you find die
24 styles
You be my type
Girl it's your time
Written by: Yasir Ayoola Biobaku